We fit reason say na only human beings dey give gift but no be so. Dem don find out say many oda animals dey also give dia partners and friends. If on Christmas morning dem give you di usual gift wey ...